Rema - Charm (Lyrics)

96 BPM · 3:21

«Rema - Charm (Lyrics)» — кизомба-трек с темпом 96 BPM (ударов в минуту). Длительность 3:21. Точный темп определён автоматически — удобно подбирать музыку для тренировок и вечеринок. Слушайте онлайн на Kizomba Music.

Темп
96 BPM
Длительность
3:21

Текст песни

London
Another Banger

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee

See body o
(See body see body o)
Egba mi o
(Egba mi egba mi o)
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing
Baby eh lend me lend
I get pounds for you
You wan dey do like say eh
Naira no dey end

You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh
E no dey bend
Oya follow my commando
Baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom baka boom

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py

Перевод

Лондон
Еще один красавчик

Иди сюда, мы за тебя переживаем
Приведи себя в порядок, я зажигаю, да, да, да
Я знаю, что ты старше меня
Я получаю деньги от твоего папы
Если ты хочешь, чтобы я сделал то, что тебе не подходит
Почему ты хочешь, чтобы этот бугай выиграл
Шей, ты кизз Дэниел ни
Тебе лучше снять свой бронежилет

Криминалист
Софри с этим телом
Заставь нас вести себя сдержанно.
Детка, ты знаешь меня
Ты получаешь по мере того, как двигаешься, но я не иду дальше.
Давай, я поведу твою машину, хм
Давай, заставь меня покататься на твоем джало-пай
Детка, позволь мне дать тебе совет...

Смотри на мое тело
(Смотри на мое тело, смотри на мое тело)
Эгба-ми-о
(Эгба-ми-эгба-ми-о)
У меня лопнуло сердце
Пожалуйста, помоги мне
Что касается меня, то я не хочу, чтобы ты проходил мимо меня.

Иди сюда, они тебя беспокоят.
Двигай телом, заставляй меня зажигать, да, да.
Я знаю, что ты старше меня
Я получаю деньги и передаю их твоему папе
Что ты хочешь, чего я не могу для тебя сделать?
Почему ты хочешь, чтобы они выиграли?
Она, ты, кизз Дэниел ни
Тебе лучше снять бронежилет

Ты тоже в форме, потому что любишь это дело
Детка, одолжи мне, одолжи
Я получаю за тебя фунты стерлингов
Ты хочешь, чтобы они сделали, как говорят, а
Наира без конца

Ты тоже такая тугая, им нравится говорить, что у тебя нет талии, а
Они не изгибаются
Ойя, следуй за моим спецназовцем
Детка, делай, как я.
Детская передняя и задняя части
Дай мне бум-бака-бум!

Криминалист
Так приятно с этим телом
Заставь нас вести себя сдержанно
Детка, ты же меня знаешь
Я начинаю двигаться, когда ты двигаешься, но я не в восторге
Давай, заставь меня сесть за руль твоего хммм...
Давай, заставь меня сесть за руль твоего джало-пи
Детка, позволь мне предупредить тебя, пока ты здесь

Иди сюда, они за тебя волнуются
Приведи себя в порядок, я зажигаю, да-да-да
Я знаю, что ты старше меня
Я получаю деньги от твоего папы
Если ты хочешь, чтобы мы сделали то, что я не подхожу для тебя
Почему ты хочешь, чтобы дей буга победил
Может, ты кизз Дэниел ни?
Тебе лучше снять свой бронежилет

Криминалист
Софри с этим телом
Заставь нас вести себя сдержанно.
Детка, ты знаешь меня
Ты получаешь по мере того, как двигаешься, но я не иду дальше.
Давай, заставь меня сесть за руль твоего хм-м-м...
Давай, заставь меня сесть за руль твоего джало-пи.

Похожие треки